Nine

Michael Olayinka

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish

I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah, oh yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba)

Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger

I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid

I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger

Curiosidades sobre la música Nine del Ruger

¿Cuándo fue lanzada la canción “Nine” por Ruger?
La canción Nine fue lanzada en 2023, en el álbum “Ru The World”.
¿Quién compuso la canción “Nine” de Ruger?
La canción “Nine” de Ruger fue compuesta por Michael Olayinka.

Músicas más populares de Ruger

Otros artistas de Alternative R&B