Gucci Ferragamo

Yemi Alade

Yemi Alade e e
Because Gucci Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Because you Gucci Ferragamo so you a big girl abi
You walk around with your fake bag
You tell your friends say you’re a big girl abi abi
With your Gucci Ferragamo say you’re a big girl abi
You walk around with your big yansh
You tell your friends say you’re a big girl abi abi

Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am loud am

Because of Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo

I wan yarn you one tori tori
Abeg come see Toyosi Toyosi
Her front yard be like lorry lorry
Her back yard no be lowkey
So she work it round town she be baddest
The boys tell her she be baddest
But you know this I know this
That the real G don’t need that bullshxt
Sare wa gba the controlla
Abeg you make you come to my condo
She go carry her keys and petrol
You know na borrow she borrow
Wey the maga wey dey buy you
Wey the maga wey dey buy you shoe
You know this I know this that the real G don’t need

Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am ooo
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am load am

Because of Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo

Hey wobi wobi
E be like say you know know me know me
I know be your mate or your hommie hommie
As you see me I be OG ah eh ehwobi
Ogbeni no dey call me Yemi
When you see me say aunty
O noni no yongi ahhhn
Wey the maga wey dey marry you
Wey the maga wey dey by you shoe
Wey the maga wey dey manage you
Wey the maga wey dey lie give you uhn
This one no be dubai shoe
Na bendown he buy give you uhn
Where the maga wey dey lie give you
If I vex dem go carry you

Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o we no dey loud am loud am

Because of Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci Ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo
Gucci ferragamo Ferragamo
Ferragamo Ferragamo

La lala dada da
La lala dada da
La lala dada da
La lala dada da yea yea
La lala dada da
La lala dada da
La lala dada da ah ah
La lala dada da yea yea

Curiosidades sobre la música Gucci Ferragamo del Yemi Alade

¿Cuándo fue lanzada la canción “Gucci Ferragamo” por Yemi Alade?
La canción Gucci Ferragamo fue lanzada en 2017, en el álbum “Mama Afrique”.

Músicas más populares de Yemi Alade

Otros artistas de Contemporary R&B