Go Down

Yemi Alade

Baby go down, down
Baby go down, down
Baby go down, down
Oh Lord
Gbabe

Oh boy our chemistry fit make man cry
They can't believe that it is you I like
Oh boy our temperature o gbo no feli feli (feli feli)
Them dey observe our love like na teli teli (teli teli)

I too Sabi, I nor sabi
Any how wey them dey feel,
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Any how wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Cos you too gbaski omo baby yeah
You too set that's what I am saying ah
I don't usually do this but na
(Oh na)

Baby go down, down, down, down, down (me and you)
Should get down, down, down, down (to the lou)
Baby go down, down, down, down, down
So we can go down, down, down, down (hmm)
Me and you (aah)

Oya ju si le, ju si le
Ma farabale, baby show yourself
Oya ko mo le (ko mo le), ko mo le (ko mo le)
Oh na na na na

Baby make we dorti them, dorti them
Ma farabale, baby show yourself
Dorti them (dorti them), dorti them (dorti them)
Oh na na na na

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Cos you too bad, omo baby yeah
You too set, that's what I'm saying ah
I don't usually do this but na
(Oh naaa)

Baby go down, down, down, down, down (me and you)
Should get down, down, down, down (to the lou)
Baby go down, down, down, down, down
So we can go down, down, down, down (mmh me and you)

Uh Lord
Uh Lord
Uh-huh yeah

Sing

Yemi Alade (Yemi Alade)
Efizzy baby (Efizzy baby)

Baby go down, down, down, down
Baby go down

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Baby go down, down
Baby go down
Baby go down

Curiosidades sobre la música Go Down del Yemi Alade

¿Cuándo fue lanzada la canción “Go Down” por Yemi Alade?
La canción Go Down fue lanzada en 2017, en el álbum “Mama Afrique”.

Músicas más populares de Yemi Alade

Otros artistas de Contemporary R&B