You Bad

Franklin Robert-Maduekwe

Say she fit to cover me o
I want make she call on me o
Ehen
She no go leave my side o
Say she wan become my bride o
Say she go dey under me o
I want make she call on me o
And she no wan fool around o
Say she no too get time
Girl you bad o
You bad o
Your body fit to cover me
Eh eh eh
She no dey leave my side o
And she no dey let me go
Girl you bad o
You bad o
And you fit to koba me
Eh eh eh
She no dey leave my side o
And she wants to spend the night
Farabale ololufemi
Wetin I dey talk abeg no forgeti
Never letting you go o baby
Never letting you go o
Hmmm
Oremi
The things wey you show me
See I no fit forgeti
I ain't never letting you go o
So baby you fit to slide
Your body divine
I no fit say no, I no fit decline
I want it
My baby I want it
Yeah yeah
So make I no lie
The way you dey whine
I ready tonight
I go show you say
I want it
I really do want it
See Girl you bad o
You bad girl
Show me what you really do like girl
I don dey lose control
And she no dey let me go
Girl you bad girl
You bad o
Tell me what you really do like girl
I don dey lose control
Sisi yen ko ma roll
I like that
I like that
I like that
Eh
See the way that you go down
I like that
Yeah
Her body divine
And I no dey lie
If she call me now
I no fit decline
And she no dey use me play o
I like that
I like that
I like that
And she no dey use me joke o
I like that
I like that
I like that
See this lepa lepa toh bad o
Baby toh bad
See this lepa lepa toh bad o
My baby toh bad o
Lepa lepa toh bad o
Baby toh bad
See this lepa lepa toh bad o
My baby toh bad o
I like that
I like that
I like that
See the way that you go down
I like that
I like that
I like that
I like that
I like that

Músicas más populares de TeeBee

Otros artistas de Drum'n'Bass