Dangerous Freestyle
Me i don see wetin go blow my mind
To ba ri mi
I wan free my mind
I don see wetin i no fit believe with my eyes
Allow me make i free my mind
Things are not the same anymore
It's Ironic that i been here before
I got a feeling that I'm next to blow
Soon as i walked out through the door
Ring ring ring my celly
Guess who's calling
Your girl said hi, she wants some more loving
I and I alone can provide it
Why would i say no to my blessings
This shit i run it
Yeah i got it
Sacrifices for this i done it
I & I alone can provide it
So tell me why would mandem even try it?
Since i don dey waka
You know i been on my grind
So do your thing but pls don't cross the line
Cos My people don dey wait make i shine
Since i don dey waka oo
Yes i been on my grind
And if i tell you wetin dey on my mind
You sef go gree say i dey try