Allow Me

AWOODAH
Yeh yeh yeh
Oluwa lo seyi
Yeh yeh eee
Ye opor
Sean!

Allow me make this money gan
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love
Allow me make this money gan
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love

Allow me makes this ;
Notice waaaaaah dem ah do
Now dem sneak
wen deeey move
Oluwa show me
clues
Oluwa choose
my crew

10 thousand on my right
hand
20 thousand on my left
hand
But still me denge dey cruise
Verified when I move

*Verified*

MI dey ma zone
never on mi own

Mi with d boys
na something we pop

Na girl wey we like
naim we go flex o

Girl wey want us
na dem we dey touch oh

As I shayo and
nod mi head to
fela vibes
Me I no want no fight

Chargie jus gimme whine
Make dem know......

Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love
Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love

Gan gan gan
I just wan chill
I just wan dey!!!
Gan gan gan
Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love
Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love

Gan gan gan
I just wan chill
I just wan dey!!!
Gan gan gan
Allow me make this money gan
Gan gan gan gan
I just wan chill
I just wan dey!!!

Allow me make this money gan

When I yarn
E be like fela verse
I go by the name
seyi vibez
I must shine
Yea ah must shine
You are a star
you must always shine
Won ni mo ko Apala
mo tun ko hiphop
Shalewa jo
Oya turn me on
Life na karma
turn by turn
You make money now
e go reach my turn
London mo wa
Mo den jaiye
Dancing all my sorrows away
Jah Jehovah open my way
Make my money come
Baba
Ba mi shey

London mo wa mo den jaye
Dancing all my sorrows away
Jaj Jehovah open my way

Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love
Allow me make this money Gon
Hennessy okpor oh
Pass d smoke
Make e choke o
Make we live and love

Gan gan gan
I just wan chill I just wan dey!!!
Allow me make this money gan
.
Big Sean ... Seyi

Músicas más populares de Seyi Vibez

Otros artistas de African music