All The Time

Balogun Afolabi Oluwaloseyi

(I can get, can't get, get you)
(I can't get you off of my mind)
(Yo, Dibs)
(I think about you all the time)
(I think a-, think a-, a-)

How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k'oma jo lo
Can't let no man control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

Adum'aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
'Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting "Ye" like I'm Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say, "Seyi, l'ogbaa"

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

(Yo, Dibs)

Curiosidades sobre la música All The Time del Seyi Vibez

¿Cuándo fue lanzada la canción “All The Time” por Seyi Vibez?
La canción All The Time fue lanzada en 2023, en el álbum “Thy Kingdom Come”.
¿Quién compuso la canción “All The Time” de Seyi Vibez?
La canción “All The Time” de Seyi Vibez fue compuesta por Balogun Afolabi Oluwaloseyi.

Músicas más populares de Seyi Vibez

Otros artistas de African music