247

Balogun Afolabi Oluwaloseyi, Moshood Olanrewaju Abdulmuiz, Olowologba Narudeen Kolawale, Qudus Abiodun Lateef, Timileyin Sulaimon

(Muderer)
Woo

Every blessings I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall
Won ni kin go harder so me I go on soun
Anyhow I dey on God
Wetin dey occur, oh

Even them poeple them be hating on me
But I no fit to draw
'Cause I gatty my God
Olohun
'Cause my producer as he they give me non-stop
Oya je ka record, look around nobody to trust
'Cause I no dey too sure

Any time I'm calling you baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye por gan
Turn up aiye por gann
Oh, ahh, yeah, so me tell my nigga say
"Nigga, no foh for that bobo"
Try make money shenking po gan
Rora gbese lekookan baby yi jowl

I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 247
Every blessing I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall

Sebiwo loni kin malo
I no go fall
Sey my blessing no go stop
I no go stress before I churp, ohh
If na power e for don cast una for luck up
Mosofun won nigbakan
I fell when I try so me ride on, oh, ah

'Cause my producer as he they give me non-stop
Oya je ka record, look around nobody to trust
'Cause I no dey too sure

Any time I'm calling you baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye por gan
Turn up aiye por gann
Oh, ahh, yeah, so me tell my nigga say
"Nigga, no foh for that bobo"
Try make money shenking po gan
Rora gbese lekookan baby yi jowl

I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 247

Curiosidades sobre la música 247 del Seyi Vibez

¿Quién compuso la canción “247” de Seyi Vibez?
La canción “247” de Seyi Vibez fue compuesta por Balogun Afolabi Oluwaloseyi, Moshood Olanrewaju Abdulmuiz, Olowologba Narudeen Kolawale, Qudus Abiodun Lateef, Timileyin Sulaimon.

Músicas más populares de Seyi Vibez

Otros artistas de African music