Chioma (feat. Mindsz)

Roland Ugwueze

Make you comot your face
No dey look my girl waist o
This matter no be play
No go enter one way
Make you comot your face
No dey look my girl waist o
This matter no be play
No go enter one way
Chioma Chioma
Beautiful girl like Chioma
That be the girl wey I want all night
Skin so bright she dey show me light
Chioma Chioma
Beautiful girl like Chioma
That be the girl wey I want all night
Skin so bright she dey show me light
Never seen nobody like you
You fine like two people
Any time you cross my mind
Swear you make me like a fool
Don't touch my kele o
Don't don't touch my baby o
If you do I swear you go collect o
No be me make the rules na so e be o
That girl be my nigga
For her I'Il pull the trigger
No go stop until you stagger
Make sure I run you proper ah
That girl be my nigga
For her l'Il pull the trigger
No go stop until you stagger
Make sure I run you proper ah
Make you comot your face
No dey look my girl waist o
This matter no be play
No go enter one way
Make you comot your face
No dey look my girl waist o
This matter no be play
No go enter one way
Chioma Chioma
Beautiful girl like Chioma
That be the girl wey I want all night
Skin so bright she dey show me light
Chioma Chioma
Beautiful girl like Chioma
That be the girl wey I want all night
Skin so bright she dey show me light

Músicas más populares de Roland

Otros artistas de House music