Hankali

Roland Ugwueze

Halima
This your body e be proper
Be like sey them put kayanmata for your water
Because this your body I swear e be fire
Halima
This your body e be proper
Be like sey them put kayanmata for your water
Because this your body I swear e be fire
I go give you hankali
Take it easy when you sucka that thing
Wetin you want from me
Abeg point am make I spend this damn cheese
E sure for you
If na this D you go get am plenty
I go give you hankali
Surfree surfree omo me I no wan rush you

Inasonki walahi
Inasonki
Baby na you be the person wey dey burst my brain
You dey burst my hankali
Inasonki walahi
Inasonki
Baby na you be the person wey dey blow my mind
You dey blow my hankali
I go give you hankali
Take it easy when you sucka that thing
Wetin you want from me
Abeg point am make I spend this damn cheese
E sure for you
If na this D you go get am plenty
I go give you hankali
Surfree surfree omo me I no wan rush you

Músicas más populares de Roland

Otros artistas de House music