Talking to God (freestyle) [Freestyle]
Oh lord I pray
If I no make money wetin I gain
I Dey hustle pass boys for high way
Omah Lay
No let them stop my reign
No let bad man cut my game
No let sinner man come my way
No let big oga chop my pay
Me I Dey run my race
Anywhere my owo Dey I dey
Anywhere Good Music Dey I dey
Anywhere the sound sound Dey I dey
That’s why me I worwor o
Cox everyday the boy Dey wor work o
Na money way wey b fine BoBo o
Na money way wey b fine BoBo o
That’s why me I worwor o
Cox everyday the boy dey wor work o
Cox Na money wey b fine BoBo o
Na money way wey b fine BoBo o Eh