Count Me Out

Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na

Curiosidades sobre la música Count Me Out del Joeboy

¿Cuándo fue lanzada la canción “Count Me Out” por Joeboy?
La canción Count Me Out fue lanzada en 2021, en el álbum “Somewhere Between Beauty & Magic”.
¿Quién compuso la canción “Count Me Out” de Joeboy?
La canción “Count Me Out” de Joeboy fue compuesta por Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe.

Músicas más populares de Joeboy

Otros artistas de Contemporary R&B