Da Duffle Bag Remix

Olatunji Banjoko, Victor Oluwafemi Joseph

When you know the koko o
You come dey dull you be suegbe e
Owo ni koko o
You still dey dull you be suegbe eh eh eh
I say If you know the koko and you still dey dull you be suegbe e
(Teeban lelelele)
Owo ni koko o
(Chilling with Lord Veejay)
1,2, Go

Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where’s the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Okay

When it comes to money I dey concentrate
My brain dey calculate
Because I no get time to wait; I no get time to waste
The men dem know me
I no get time for long story
I’m all about the money
Call me, KOWOPE Ventures

Oluwa wetin dey happen gangan
(Kilode, ahn ahn)
Mo fe lowo bi Bezos gangan
(I want to make that kpa, I want to make that kpa)

Because I dey work hard, I must to ball harder
E no matter where the money money dey oo
I must to show my face o
Where’s the duffle bag

Where’s the money? (Money, money)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

When I make that kpa ma jaiye gan ni
Mi o de ni ran anybody
I no go look uche face o
Teeban lelelele

Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

Lets get that bag
Balance and check am
Money dey enter
Teeban lelelele
Chilling with Lord Veejay

For this economy I need that money
Lets get that money
That Benzo money

Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

Curiosidades sobre la música Da Duffle Bag Remix del Adonys

¿Cuándo fue lanzada la canción “Da Duffle Bag Remix” por Adonys?
La canción Da Duffle Bag Remix fue lanzada en 2020, en el álbum “Naija 2 Dollars”.
¿Quién compuso la canción “Da Duffle Bag Remix” de Adonys?
La canción “Da Duffle Bag Remix” de Adonys fue compuesta por Olatunji Banjoko, Victor Oluwafemi Joseph.

Músicas más populares de Adonys

Otros artistas de