Police Station

Victor Oluwafemi Joseph

Ooooo yeah
Lord VeeJay chilling with Lord VeeJay
I go must confess my love inside police station
Biko no carry me no carry me go police station o
Dem go address my case inside police station
No carry me no carry me go police station o

I think I should confess my love o
Oh yeah
I go follow you for life o baby
Oh yeah
I go dey try my luck o
Oh yeah
Until you fall inside my trap o
Oh yeah

Baby girl you body bad o
Everybody know say your body nice oh
You high me with your sexy figure eight o
I no fit lie girl I no fit wait o baby

I wan take you anywhere you wan go
Mami make we ride in my Gallardo
If I take you straight up to my condo
I go chop you like an avocado

Omode yi follow me dance o
Omode yi enter my detention
Make I yarn you nothing but the truth o
Me I dey get my money in large o

So I go take you anywhere you wan go
Mami make we ride in my Gallardo
When I take you straight up to my condo
I go chop you like an avocado

I go must confess my love inside police station
Biko no carry me no carry me go police station o
Dem go address my case inside police station
No carry me no carry me go police station o

Abeg I will confess, my love o
Oh yeah
I will follow you for life o baby
Oh yeah
I go dey try my luck o
Oh yeah
Until you fall inside my trap o
Oh yeah

Oh yeah

Curiosidades sobre la música Police Station del Adonys

¿Cuándo fue lanzada la canción “Police Station” por Adonys?
La canción Police Station fue lanzada en 2021, en el álbum “La Vida Loca”.
¿Quién compuso la canción “Police Station” de Adonys?
La canción “Police Station” de Adonys fue compuesta por Victor Oluwafemi Joseph.

Músicas más populares de Adonys

Otros artistas de