Aye

Yung L Yung L

Yeah yeah yeah yeah
Woah woah woah woah ah
Predembayawanda say say say
Listen ah

Mi say one man food o
Is another man poison
One man olosho
Is another man princess o

See this life wey we dey so
Omo me I pray for anointing
See this life wey we dey so
You must believe in something

Cos if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something

I say if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Say na human nature thing

I say aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yaea yea

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yea

I don get friends wey turn family
I get family wey turn enemy
See Lord help me make I no envy
Me no want fake love or bad energy

Friends wey go talk dem hold you down
Same people spread your gist around town
Omo na this people we go fall your hand
Omo na this people we go pull you down yeah yeah yeah

You gotta believe in the higher power woi
You gotta believe say the love na the answer
Cos if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Vanity

I say if you look closer
Charley you go see something
Charley you go learn something
Say everything na vanity

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o

Aye aye aye aye aye aye o
Aye akamara o
Aye Asonlawa o
Yea yea yea

Say you gotta believe in the higher power
Say you gotta believe say the love na the answer

Curiosidades sobre la música Aye del Yungl

¿Quién compuso la canción “Aye” de Yungl?
La canción “Aye” de Yungl fue compuesta por Yung L Yung L.

Músicas más populares de Yungl

Otros artistas de Contemporary R&B