Check n Balance
Check and balance
Girl your bumbum bigger oh bigger
Girl you gat my body and soul
You fit make a man killer oh killer
Just want you to know
Girl your bum bum bigger oh bigger
Your body gat the rhythm and blues
You fit make a man killer oh killer
You for check and balance check and balance check and balance
Make I no go kpi
You for check and balance check and balance check and balance
You are my dynamite
We go Dey alright You for check and balance check and balance check and balance
WD verse:
I met dis girl in de Club
Wey i go with my paddy, …. Paddy
Omo de way she dey wyne
Make ah bhad man sorji
Me i nor get time to waste
Cause I know say she sabi …. oo ooh
There’s so many things I want to show you…ah
Girl u for notice
U nuh say WD nor be … novice
All dem girl inna mi street
Swear dem know dis
Back den wen mi smoking st Morris
So mi sey kpor kpor kpor kpor kpor kpor )x2
Girl your bumbum bigger oh bigger
Girl you gat my body and soul
You fit make a man killer oh killer
Just want you to know
Girl your bum bum bigger oh bigger
Your body gat the rhythm and blues
You fit make a man killer oh killer
You for check and balance check and balance check and balance
Make I no go kpi
You for check and balance check and balance check and balance
You are my dynamite
We go Dey alright You for check and balance check and balance check and balance
(After Chorus )
Sabi girl nor dey do like dat )x2
So baby girl nor dey do like dat )x2