Ogologomma [Remix]
Oh oh oh oh oh oh eh eh eh
Iye ye
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Eh ah eh eh eh
Iye ye everybody say
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa
Iwo ni olu iwo ni olu
Iwo ni alagbara
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa eh
I no come here to tell una story
I want to praise my Jehovah
Before I been just dey cry
Now God you don do am
My God you're too much iyee
Okaka nma you three much iyee
Thank you for everything iyee
Na him make you be Jehovah
Oh I go dey praise your name
Lord you are too much iyee
All the things wey I talk for my fisrt album
You don give am to me yeah
Now ama brand mew Timaya
Naa me be the dem mama eh
Oh oh oh everybody hail am for me
Everybody iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa eh
Iwo ni olu iwo ni olu
Iwo ni alagbara iyah iyah
Iwo ni Oluwa
Iwo ni Oluwa
Everybody say wetin God do for me
My brother I no go fit shout eh
My first album I sit down for my house
Na Jehovah help me dey sell am eh
Not even one single promo
But people dem dey buy am eh
Oh my album came out and sold like pure water
People dem begin to dey vex, eh
Right now ama brand new Timaya
Naa me be dem mama eh
Jehovah don make my life dey better eh
I no go fit cry eh
I no go fit shout eh
Oh ringing and away
I say naa you be number one
Everybody say
Iwo ni Oluwa
Iwo ni Oluwa
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa
Iwo ni olu iwo ni olu
Iwo ni alagbara
Iwo ni Oluwa
Jehovah iwo ni Oluwa
I fit like thanking Jehovah
Every night and day
I fit like praisng Olumba
When I think of my past
I fit like thanking Okaka nma
When I see where I dey go, eh
I dey feel I dey feel
I dey feel eh eh eh ah
Everbody
Oluwa Oluwa Oluwa eh eh eh
Oluwa Oluwa Oluwa eh eh everybody just say
Oluwa Oluwa Oluwa eh eh eh eh
If you see oluwa make you tell am thank you
Everybody say
Ogologomma ah biko nu Chwuwanubi naa
Ogologomma ah biko nu Chwuwanubi iyah
Ogologomma, Ogologomma Ogologomma ah yah yah
Ogologomma ah biko nu chwuwanubi ah
People dem dey look like mumu
Thank God for my life
Some poeple dem think say Timaya go die for suffer
Thank God I'm a brand new man
Jehovah make me important
People dem wey no know me before
Right now dey want to identify iyee
My name is Mr Timaya
Yes of course I come from Bayelsa
Eh ama dem mama soilder
Naa me be ogologoma
Eh ayiba eh
Ayiba eh ayiba eh ah
Eh ayiba eh
Ayiba eh ayiba eh ah
Wetin dem papa eh
I praise dem papa eh ah
Wetin dem papa eh
Ayiba dem mama eh ah
Eh ayiba eh
Ayiba eh ayiba eh ah
Eh ayiba eh
Ayiba eh ayiba eh ah
Ogologomma
Ogologomma
Oh oh oh
Oh oh oh
Everybody everybody say
Oluwa eh Ogologomma eh eh eh
Everybody say eh, na na eh eh eh na na eh eh eh eh eh
Everybody say ayiba eh
Ayiba eh
Ayiba eh ah
Oh ayiba eh eh eh thank God
Everybody meh thank you
Thank you for buying this album