Different Style
Can I have a lot of young here
Young B
Oh oh oh oh oh oh oh
I don't owe you anything
I wanna live my life the way I can
Anyhow wen I want eh
This one is a different style eh
Anyhow wey you like eh
Me I'm on a different style eh because
I no send their mama eh
God e don do am for me
I no send their brother eh
E don do am see
The more you give a shit
And the more you getting hurt
Bad belle people comot for domot
Dem wan me make I chop kolanut
My brother man I prefer the groundnut eh
When I'm feeling like I reign Jehovah
Okwa ima na mbu nwa Jehovah
See right now see the storm is over
That's why me I can never be bother bother
Anytime wey dem see us we dey fresh up fresh up
See the people dem dey vex eh
Everytime wey dem see us we dey shiner shiner
Everybody wan dey vex eh
I no send their mama eh
E don do am for me
We no send for their brother eh
God e don do am see
Anyhow you like eh
Me I'm on a different style eh
Anyhow wey you want eh
Me I'm on a different level eh
I no send their brother eh
I no send their sister eh
Mama eh papa eh
Kongologo yongoloyo
Corper
Okay
Let's go
I get my mind on my money
And my money on my mind
So no maga fit take me for a ride
See this boy he is one of a kind
See you don't know me don't test me
Don't even try come close to me
My deaf are deaf are deaf are deaf are soldier
Anytime wen I come I'm are dem mama soldier
Anyhow wen I like eh
This one is a different style eh
Anyhow wey you want eh
Me I'm on my different level eh
I no send their mama eh
I no send their papa
Mama papa eh
See, anyhow wey you want eh
I'm on my different style eh
Anyhow wey you see am eh
E be like say na different level eh
I no send their mama eh
Make you no send for their papa eh
Their mama eh
See these people wey no know my pain
How come dem want to count my gain
Dem be like Tambiala give me money
Anything you like you say na you sabi
Tambiala give me money
It was like play play
Jehovah just open my way
What more what more can I say
Everybody me I dey here okay
I say dem be like Tambiala give me money
Anything you like you say na you sabi
Tambiala give me money
Anyhow wey you like eh
I dey on a different level eh
Anyhow wey you want eh
Me I get different style eh
I no send their mama eh
Make you no see their papa
I don dey see their face
Their face just dey smell oh oh
Anyhow wey you like it
My brother man I don't want it
Anyhow wey you see it
My brother me I don't believe it
I no see their papa eh
I no see their mama
I no dey see their mama eh
Leave me make I fill my glasses
Me and you no dey the same class
Obstacle come I jump am pass
Right now I dey enter first class
Carry cutlass no be my class
See dem say I'm not in their class
See my guy I dey for first class
Chineke Chinekeme
Forever
However
Whatever
Power
Whatever
You all are
I don't owe you nothing