Smile

Excuse me
Baby
Hess
See see
Excuse me
There is something I wanna tell you eh
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Ti motin ri e
You gat to feel me baby
Oh ooh
Otipe ti moti fe fe
Otipe ti motin wa e
Otipe ti motif e ri e
Mo de ti ri e
Mo ma fe e
E don dey wey I dey find you
Don tey wey I dey see you
E don tey wey I dey feel you
Now wey I don see you
I go marry you
Excusе ma
Pretty lady how far
How far
E don tey wey I won talk to ya
I been dеy look you
Dey sight you
The last you waka pass my studio
Mo gbe
Omo you too set die o
O ma ma wun mi kin ma gbe e lo le o
Enter car make I trip you
I’ll take you to the place
Wey go make you shout oh oh
Baby come to my lungu lungu
Cos I need you to dey dey for a very very
Gungu gungu
Let me take you to the blue moon
Cos I need you to meet ac and ab
Toripe mofe ran re dun ju baby
E be like sey I don see wife marry
Lets go baby jo je ka lo men
Make I show you to my family
Nitori pe
Otipe ti moti fe fe
Otipe ti motin wa e
Otipe ti motif e ri e
Mo de ti ri e
Mo ma fe e
E don dey wey I dey find you
Don tey wey I dey see you
E don tey wey I dey feel you
Now wey I don see you
I go marry you
You this shoddy oh moti yo fun e
You dey hang like my senses
You and me omo jo jen fe e
Anything you want name it I go fun e
As you dey see me so dey kolo lo for you
Make I confess true true sey me
I dey feel you
But as long as sey you dey gbadun too
My efizzy too go make you won do
Baby come closer to me
E don tey wey I won touch your body
I no fit resist this your black skin
Omo you be african queen
I like the way you put it on me
Omo to shan I want make you feel me
Come into my lungu ain’t you
Just me and you
Otipe ti moti fe fe
Otipe ti motin wa e
Otipe ti motif e ri e
Mo de ti ri e
Mo ma fe e
E don dey wey I dey find you
Don tey wey I dey see you
E don tey wey I dey feel you
Now wey I don see you
I go marry you
Tile I for no mind make we take a walk
Make we get to know each other well well
Tell me what you thinking baby
Cos me I want take my time to love you
And place no one above you
I promise you ma toju e o
Ma toju e o girl o se
Nitori pe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Otipe
Ti motin ri e
You gat to feel me baby
Oh ooh
Otipe ti moti fe fe
Otipe ti motin wa e
Otipe ti motif e ri e
Mo de ti ri e
Mo ma fe e
E don dey wey I dey find you
Don tey wey I dey see you
E don tey wey I dey feel you
Now wey I don see you
I go marry you
Otipe ti moti fe fe
Otipe ti motin wa e
Otipe ti motif e ri e
Mo de ti ri e
Mo ma fe e
E don dey wey I dey find you
Don tey wey I dey see you
E don tey wey I dey feel you
Now wey I don see you
I go marry you
Eh otipe
Eh otipe
E don tey wey I dey find you baby
Now wey I don see you
I go marry you

Curiosidades sobre la música Smile del Terry G

¿Cuándo fue lanzada la canción “Smile” por Terry G?
La canción Smile fue lanzada en 2008, en el álbum “Free Me”.

Músicas más populares de Terry G

Otros artistas de House music