OVA

Ahn ahn ahn
Yea
Pawa pawa
Tekino
Bobo
(Skelebee)

Sometimes I wan high all night
Some nights I wan dey sober
Baby make you no koja
Everything wey dem tell you na moller

Baby me I swear I can’t lie
No be your beauty bring me closer
You dey for me when owu na sa
Baby when I call you dey answer

Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over
Only me and you my baby

Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don’t tell me our thing is ova ova

See i go burn very hot like
Fire Fire Fire Fire
I fight for your love like fire
Fire Fire your love like fire
Your love dey carry me like mmaya

See i go burn very hot like
Fire Fire Fire Fire
I fight for your love like fire o
Fire fire Fight for you love like fire fire
No no

No let them confuse you oh Maya maya oh
Me never go let you go
If you see they go ndjagba you Ifeoma o
See they want you to make pack’n go

Araba could dey dey dey
No the hear them talk
If you hear them
Dem go run them their mouth
Run their smelling mouth
Jealousy Jealousy oh
Jealousy oh oh oh

Why a man want make another man fall
Them Jealousy that I’m deep in love
Why you want put sand for my garri oh
Why you want put sand jo jo

Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over
Only me and you my baby

Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don’t tell me our thing is ova ova

See I go burn very hot like fire fire fire fire
I fight for your matter like cocaine o (Fire fire love like fire)
Love we de carry like mmaya
See I go burn very hot like fire fire, fire fire
I fight for your matter like cocaine o (Fire fire love like fire)
Love de carry like mmaya

Gbase Gbase
See Man don’t radada ah
No put me for bagaria (Biko nu)
Abeg oh

Craze craze craze
Man don’t radada ah
Biko say bad man tell her biko
Abeg oh

Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over (Over)
Only me and you my baby

Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don’t tell me our thing is Ova

Yeah yeah
Bobo Bobo
Yeah
Mix monster

Músicas más populares de Selebobo

Otros artistas de Afrobeats