Mic Check

Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Wambi Omoge wambi
You do me things I no fit control
Wabi kilode wambi
I no fit tire to Dey find you
You my medicine eh
You do me many things eh
And when e enter you
Inside you inside you
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ahh
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Lundi, Mardi, mercredi
I'm on the phone on a Romantic call call call
Any other thing's not my business
Lundi, Mardi, mercredi
I'm on the phone on a Romantic call
Any other thing's not my business
And e do me like voodoo
Like oou ouu
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem Dey shiver
Anytime we drop we no Dey miss am
Anything we drop is legit
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good

Curiosidades sobre la música Mic Check del Runtown

¿Cuándo fue lanzada la canción “Mic Check” por Runtown?
La canción Mic Check fue lanzada en 2022, en el álbum “SIGNS”.

Músicas más populares de Runtown

Otros artistas de Contemporary R&B