Smooth Criminal

Divine Ikubor

P
Another banger

Smooth criminal, Michael Jackson
Oya, who you want taxi? Ehn-eh
Look twice, make you know who you dey talk to
Before you go yarn, shhh
Your babe dey find me for outside
She lie say she wan go piss, yeah
Me and my guys make more money than you yearly
My G, listen

How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it

Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah

Oya, wetin dey smell oh? (Ayy)
Na doings (ehn?), Are you in (ayy), your feelings?
You say I be thief (eh-ehn), you no catch me
I'm too good for your comparison
Me and you (ah), not the same thing
Oga nla, prince of Afrobeat
I be wild animal, redana
Every day I dey break your agenda
(Gbe fun jor)
If una leave me, I go dey vex dey go
Show una kolo
Oil dey my head, orobodo for my bololo
I no dey get FOMO, I dey hustle my kobo
I no dey wash anybody like shampoo (ye)
They see say Rema don show
All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja

How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it

Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah (ah-ahh), yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah

Curiosidades sobre la música Smooth Criminal del Rema

¿En qué álbumes fue lanzada la canción “Smooth Criminal” por Rema?
Rema lanzó la canción en los álbumes “RAVAGE” en 2023 y “RAVAGE - EP” en 2023.
¿Quién compuso la canción “Smooth Criminal” de Rema?
La canción “Smooth Criminal” de Rema fue compuesta por Divine Ikubor.

Músicas más populares de Rema

Otros artistas de R&B