My Hood 1

Ugwu Franklin

Ah ah ah eh ah
Bigger.... Ya ah
See I like dem girls like crazy
But I love money more than
Cos money cannot play me
You dey understand me
For this kind place wey man dey
Eyes red no be today
Dem neighbors dem no dey play
Dem go hot you like tatashe (ah)

Welcome to my hood it's more like a lagoon eh
Ye ye ye ye ye ayi
Where to get money na taboo
And you no get na trouble
Ye ye ye ye ye ahh eh
So no try to cool me down
I dey try to break it down for dem young
Street OT yeh eh
No try to cool me down
I dey try to break it down for dem young
As a young OG ghetto youth
Na you get yourself
No allow them sell you like Joseph
Cos you are here to take it all
Enter the pitch let's play the ball
But make sure say money dey involve
Cos me right now I no wan fall in love
No be say I no wan pick your call
But girl I no dey like your talk

Me I go dey gidem gidem gidem
Until dem feel am
Dem think say man dem no go make am but we don make am
Dem think say man dem no go make am but we don make am

I put my trust In God e no dey fumble
I dey run my race story long eh
But mama say boy make you just dey work
You never know when your blessing go come o
To everyone wey I sing this song for (more go come o)
O lord of mercy
I know my day come
I no go stop to dey work o
Money yapa go show
No try to cool me down I dey try to break it down for dem young
As a young OG
Me I go dey gidem gidem gidem
Until dem feel am
Dem think say man dem no go make am but we don make am

Me I go dey gidem gidem gidem
Until dem feel am
Dem think say man dem no go make am but we don make am

Curiosidades sobre la música My Hood 1 del Praiz

¿Quién compuso la canción “My Hood 1” de Praiz?
La canción “My Hood 1” de Praiz fue compuesta por Ugwu Franklin.

Músicas más populares de Praiz

Otros artistas de Contemporary R&B