Ewele

Pheelz

Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy

They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall

I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Ewele
Ewele ewele
Case ita gbangba
Talomode talagba

Ewele
Ewo lekpe ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode talagba

Omo take me for instance oh
They just wan use me kan gbe kan so
Plan wey dey get na there business oh
I’ve been consistent on these stairs oh

But shori
Ode lo like
24/7 I'm on the grind
All their strategies but I don’t mind
I sharply stand and I turn on the light
And turn up the mic ah

They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall

I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Ewele
Ewele ewele
Case ita gbangba
Talomode talagba

Ewele
Ewo lekpe ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode talagba

Yeah sho ye
Omode yi sun mo bi
Sho ye nibo

'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
Ridimakulayo

Curiosidades sobre la música Ewele del Pheelz

¿Cuándo fue lanzada la canción “Ewele” por Pheelz?
La canción Ewele fue lanzada en 2023, en el álbum “Pheelz Good”.

Músicas más populares de Pheelz

Otros artistas de Trap