Gbadun Arawa

Olamide

[Chorus: Olamide]
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

[Verse 1: Olamide]
Never let you, never go forget you
No be because I want to dey next you
See I want to be that bad man
Anytime wey you down wey go dey there dey pet you
I know people go do anything to get you
But no let that one dey affect you
Ever since the day that I met you, my money dey rain but I no let am wet you
Squad, na me and you
I turned to a beast to get me and you
God, you know me I rule
No bad man fit test, dem dey fear you
Far, away we go fly, those wey dey yarn we no need reply
Make dem dey do do bye-bye, we go frustrate them 'til dey do bye-bye

[Chorus: Olamide]
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

[Verse 2: Olamide]
Remember, baby remember
To ba fi mi le bayi otun di December
Remember, baby remember
Hustler lomo, always out for the cheddah
Remember, baby remember
Anybody hate on the boy lasan ti e ba
To ba n gbowo l'ojuelegba, even to ba n ta ball bi Victor Ikpeba
If you feeling the boy, just be real with the boy
You are killing the boy please pity the boy
Abi you dey toy with the boy, nah Lagos city you dey run with the boy
Oya Baddo, Baddo sha
Baby, come closer
Ah, abi o ja, rapper to n jo makosa

[Chorus: Olamide]
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

[Outro: Olamide]
I'll never let you go
My body and my soul
Ajo n gbadun arawa ni o

Curiosidades sobre la música Gbadun Arawa del Olamide

¿Cuándo fue lanzada la canción “Gbadun Arawa” por Olamide?
La canción Gbadun Arawa fue lanzada en 2013, en el álbum “Baddest Guy Ever Liveth”.

Músicas más populares de Olamide

Otros artistas de Urban pop music