Òròkórò

Oluwatosin Ajibade, Angelique Kidjo, Joshua Nkansah, Oluwaseun Hassan, Udoma Amba

Orokoro
Zagadat
Oh oh oh
Orokoro (it's Kel P vibes)

Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro)
Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro)
You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro)
Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro

O ya follow me kalo o
Make you see the kind of love I dey see
O ya follow me kalo o, ye
Tele mi je a lo o
Make you see the kind of love Oluwa show me, mi o le paro o
Paro o

'Cause all the money wey you get o
You no fit carry am go below
And all the padi wey you get o
Oju la ri we no know the koko
Upon the nose wey we geti o
We no fit smell all the bad people
Na Baba God wey me get o
Na Baba God wey me get o, oh, oh ye

Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro)
Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro)
You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro)
Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro

Mmm who badda?
Ko sohun badda
Throw me arrow mo dapada
I dey pray to Jesu Jah Jehovah
Giving thanks 'cause everything in order
Thank you Lord for giving manner
Only peace wey I desire
As an old soldier
I no retire
Thousand years I go still dey fire

'Cause all the money wey you get o
You no fit carry am go below
And all the padi wey you get o
Oju la ri we no know the koko
Upon the nose wey we geti o
We no fit smell all the bad people
Na Baba God wey me get o
Na Baba God wey me get o, oh, oh ye

Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro)
Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro)
You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro)
Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro

E da mi lohun e je n korin
E je n jaye tori aye o dun o
E wa dide, e wa ka lo jo
E da mi lohun e je n korin
E je n jaye tori aye o dun o
E wa dide, e wa ka lo jo

Onikaluku ti o wa aye (orokoro)
O ni iya oni baba o
Oluwa lo ni ase agbara (orokoro)
E rora ti a ba fe soro o
E wa dide, e wa ka lo jo

Curiosidades sobre la música Òròkórò del Mr Eazi

¿Cuándo fue lanzada la canción “Òròkórò” por Mr Eazi?
La canción Òròkórò fue lanzada en 2023, en el álbum “The Evil Genius”.
¿Quién compuso la canción “Òròkórò” de Mr Eazi?
La canción “Òròkórò” de Mr Eazi fue compuesta por Oluwatosin Ajibade, Angelique Kidjo, Joshua Nkansah, Oluwaseun Hassan, Udoma Amba.

Músicas más populares de Mr Eazi

Otros artistas de Pop-rap