Many Men

Onemena Gbinije

Many many many many many many men
They want to take my head an go
To a place wey i no know me i cannot me i cannot me i cannot vex
Cause when they see me in the Benz
I see them eyes dey look my face make e dem vex
Cause when i walk inside the place now everybody knows my name
Everybody knows my face
Cause me i just dey entertain
See i just dey wonder why dem dey jealous me
Una no be my enemies
But i no fit hide my face na

Me i cannot blame dem
Cause me nah rate dem
I started going up they said hes overrated
I stared hustling until i elevated
I started making money started making fake friends
Me i cannot kill myself I no put water for my head
I just dey my lane and make my bread
I just go dey do my thing until the end

Many many many many many many men
They want to take my head an go
To a place wey i no know me i cannot me
i cannot me i cannot vex
Cause when they see me in the Benz
I see them eyes dey look my face make e dem vex
Cause when i walk inside the place now everybody knows my name
Everybody knows my face
Cause me i just dey entertain
See i just dey wonder why dem dey jealous me U
na no be my enemies
But i no fit hide my face na

Músicas más populares de Mena

Otros artistas de House music