In Spirit

All the girls dem be popo
I be kocho with the popo
The girl wan the dodo

See me now for her tv now she want to take a photo
Money in the bank cos she know sey I be doro
Doro for igboro
A man dawa rodo

Smoking inna the air wey dey fine like yogo
She lakasa the boy every time bad man won sly
Cos she knows I no dey mix like yogo

Man dem eye still red like zobo
Man dem eye still red like zobo
She lakasa the boy every time bad man won sly
Cos she knows I no dey mix like yogo

I’m sick in that floor and they calling that nurse
I dem be sorry in the us
And the people are seeing I no chop that must
But Oluwa the god are you feeling my pores

And jesu kristi he dey carry my cross
I dey beg holy spirit to fall upon us
All of us like this
All of us like this

See as am starting the show like the show master
Everyday chilling amma know baba
Everyday chilling amma know baba
Come chill with me if you know my side

See as I’m starting as the show master
Everyday chilling on my know baba
Everyday chilling on my know baba
Come chill with me if you know my side

As I dey see you for the corner
You dey see me for the corner
All the people in the club are singing corner
Turner

Won’t you be my baby mama
Pose your body behind me like marijuana
Give me love oh pana

Me I speak in Spanish taprisado pana
Me like the way your buddy turn around like dama
What goes around comes around

Do me jeje baby jeje
The last time I see I run for inside keke
You smoke that hook she dey sip that shepe
She dey worry dem like a tete

A tete a tete
Do me jeje
Baby jeje
The last time I see I run for inside keke
You smoke that hook she dey sip that shepe
She dey worry dem like a tete
A tete a tete

Shey you no know
Shey you no know
Mars and barzini we killing the flow
If you no like am abeg dey go
Me I no send cos I get the ego

Shey you no know
Shey you no know
Mars and barzini we killing the flow
If you no like am abeg dey go
Me I no send cos I get the ego

Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri
Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri

Bad man me I gat the bar
No go make a bad man won shiver
From eko to zanziba
See the boys who surpass the bar
See the boys who surpass the bar

Bad man me I gat the bar
No go make a bad man won shiver
From eko to zanziba
See the boys who surpass the bar
See the boys who surpass the bar

Cos I’m a boiling gee
Boiling gee
All the people calling me
Mr money calling me

Make I call callings gee
Make I call callings gee
Cos I’m a boiling gee
Boiling gee

I swear the people calling me
Mr money calling me
Make I call callings gee
Make I call callings gee

They say hip pop is dead
Are you the one that killed hip pop
Are you the one that killed hip pop
Are you the one that killed hip pop

They say hip pop is dead
Are you the one that killed hip pop
Are you the one that killed hip pop
Are you the one that killed hip pop

Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri
Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri

Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri
Ibiri o
Ibiri kambiri
Ibiri kambiri

Músicas más populares de Márs

Otros artistas de French pop