Spit fire

Idris Olawale, St. Lewis Ochomma

They don't know me I spit Fire
They don't know me I spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire ehen
They don't know me I spit Fire
They don't know me I spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire ehen
Uh, yeah
For me to spit on beat
E dey very easy
If U want to compete I'll give u defeat And
Adding fisi
I'm getting busy So no time for dissing
Money the only ingredient to my jollof that is missing
But then half of population getting it wrong
When I see the hit songs that pop up their television but shit
The world don't give a fuck about your dope songs
But the vibe that comes with it Is what they will all call a dope song
I no need  say mo le nu Bi pon pon pon pon
Before you know say my mouth dey ton no no no no
Shey u dey hear me now as i dey co come come come
Make way because we no sabi konkonkon
And me dey come with pace wey no dey
Motor gp race Ready to disgrace every Jupiter For my space
I no dey look uche face these days
The only time i dey look uche face na when i spit on uche face bros
cause I spit Fire
They don't know me i spit Fire
They don't know me i spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire o ehen
They don't know me I spit Fire
They don't know me I spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire o ehen
I'm spitting too much lately I'm afraid I'm pregnant
Getting  too much goals like the goal keeper was stagnant
You can rate my flows 100 lately
Not obafemi awos 100, 100 Benjamin Franklin
Flows like covid19 men they're  very deadly
Allow me do my thing wey dem send me
Please don't try to trend me
Even a full-Stop cannot end me
Like garri and pomo I no need any1 to trend me
They don't know me I spit Fire
They don't know me I spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire ehen
They don't know me I spit Fire
They don't know me I spit Fire spit Fire
They don't know o
They don't know me I spit Fire They don't know me I spit Fire o
Jimson spitting fire
Bad man no retire
Bad man can't denial am
And there is no denial
Bad man not a liar
Mo ma ja won la aya (Ja won laya)
Bad man fi ino mu won bi ti rewire
Bad man fi ino shock won bi ti nepa
Tell them make them come pack their kaya
They don't know me i spit fire

Curiosidades sobre la música Spit fire del Lewis

¿Quién compuso la canción “Spit fire” de Lewis?
La canción “Spit fire” de Lewis fue compuesta por Idris Olawale, St. Lewis Ochomma.

Músicas más populares de Lewis

Otros artistas de Alternative rock