Love Song [Album]
Gaaga Muzik
It's Victor AD na na na yeah ehh
Duncan Mighty
Larry Gaaga
Did I just hear somebody say my girl you not complete ai
Who dem be who dey here
Who dey come wey wan compete ai
My favorite song o I put you on repeat o
Cos if you no dey my story no go complete
Mama and Papa no like me
Poor boy from the street dem no mind me
My former plans na to nak all your friends
But as you don come my life e change all my trip eh
Natural simple easy going my zobo
Lovely smile and dimble girl you burst my logo
This is not a regular love song
Not something from your regular thoughts
As I no fit give you VIP trip
But for my heart you no go dey the regular place
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say I go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o
Settle down plan for marriage last year my girl
But the money no dey
Engagement ring I give you no be gold we change am when money don come
Even if you dey hurry baby I no go forget you
Engagement don too tey baby you wan turn Lord of the Ring o
Biko biko biko don’t go baby
Only you o for call my lady
All dis boys dem dey high you baby
But dem make you wan fall my lady
Eworiwo odoyewu
Na you make me go high oh baby ooho
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say I go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu o,
This love na Tuka mi yen nufelu Abou kini uuuhuuuh
And nobody can make me feel this way this way
Girl e bu lema biko byama luri abe
Larry Gaaga no mighy
O tu bad fu anishe wumbehu ooooh Larry Gaaga
Larry Gaaga no mighy
O tu bad fu anishe wumbehu ooooh
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say i go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu o
I go gbu madu o
For your sake i go kill person eehhh
And I go kpi person o
Larry Gaaga no leave story
We go wound somebody eehhh
Tell dem say eehhh
Larry Gaaga
Baby show me lovu
Baby show me lovu
show me lovu
Baby show me lovu
Baby show me lovu