Hallelujah

Faustina Mfinanga, Will Paul

Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind
All my guys I carry for mind
Do me well I got you for life
My man fall I go stand beside
100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit

No Christmas tree this year but lord knows dem go feel my presence
I put my gift in every studio session
You know what’s really hard about the shift to manhood from adolescence
Is going forward there'll be harder lessons

It's hard to listen till you live it
And harder still to give a fuck until a fuck is given by someone else who's more driven
I'm just here to speak my mind
And I’ll be honest it's coincidence it rhymes

Yuh

I’m that student of the hustle that’s used to breaking its laws
20 percent na talent apply it with no remorse
30 percent the challenge of working harder than y’all
And 40 is pure anointing I'm feeling like pastor Paul

This no be lifestyle na religion
I no know when Hennessy start to ginger my decisions
I no know when burning trees con dey be like my physician
Many things wey I no know
But what I know is the vision
And it’s still a given

Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind
All my guys I carry for mind
Do me well I got you for life
My man fall I go stand beside
100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit

Sitting in the lungu screaming Hallelujah
Many many cars for the race
Whether in my two shoe-legedis or Uber
Tell them that I’m on my way

Sitting in the lungu screaming Hallelujah
Many many nights in the rain
Whether in my two shoe-legedis or Uber
Tell them that I’m on my way

A couple hundred milly on the penthouse and now I’m broke again
Ijesa boy needs Ijebu garri to soak again
Till I give the world life by making dem choke again
That slow revenge; still can’t believe it started then as

Just freestyles out the back seat
Pulled up to the shows three deep in the taxi
Chappie
Oya wan lenu bi mo se jasi
How I turned GOAT from the black sheep

My bros don dey yarn me
Word of advice that stands out
Realize a helping hand might not be a hand out Can’t shout so I’m keeping my name in your damn mouth
I’m just tryna be the rapper you’re stressing your man bout

You go dey see me for TV and cellular
Now wey VVIP be our regular
O po o dun when I tickle your medulla

Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind
All my guys I carry for mind
Do me well I got you for life
My man fall I go stand beside
100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit stain my white

Curiosidades sobre la música Hallelujah del LADIPOE

¿Quién compuso la canción “Hallelujah” de LADIPOE?
La canción “Hallelujah” de LADIPOE fue compuesta por Faustina Mfinanga, Will Paul.

Músicas más populares de LADIPOE

Otros artistas de Contemporary R&B