Jombo

Kizz Daniel

Amaka ngbo oh, that am sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As I see your sexy face and your bigi belle
Girl I have to change my ways certainly yeah
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah Amaka you carry belle for me oh
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufe I no wan run, but then

Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo we'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo abeg no vex for me oh
Your father is violent, o'lе mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo we'll bе fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo i no dey soak no more

Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh
If your papa no want us to marry
Jowo má ló yo oyún mi oh
Girl am down for you no forget
The love wey I get e for
You omo no go compare (no oh)
Me myself I dey pray for my daily bread
We may be broke up as long as
You love me girl I dey here
Me myself I dey pray for my daily bread
(girl I dey here)
Ololufe I no wan run, but then

Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo jumbo jombo we'll be fine daddy oh
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo abeg no vex for me oh
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo
We'll be fine mami oh (we'll be fine)
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo i no dey soak no more

Curiosidades sobre la música Jombo del Kizz Daniel

¿Cuándo fue lanzada la canción “Jombo” por Kizz Daniel?
La canción Jombo fue lanzada en 2016, en el álbum “New Era ”.

Músicas más populares de Kizz Daniel

Otros artistas de Contemporary R&B