Jaho

Kizz Daniel

Vado
DJ Coublon
Krrii

Jaho jaho
Jaho jaho jaho

You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are

As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

Oro e lowo
Oro e lowo oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

If you talk you must to do
And when you lie you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey old o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart

Oro e lowo
Oro e Lowo oluwa lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho Jaho Jaho
Jaho jaho
Jaho jaho Jaho

Curiosidades sobre la música Jaho del Kizz Daniel

¿En qué álbumes fue lanzada la canción “Jaho” por Kizz Daniel?
Kizz Daniel lanzó la canción en los álbumes “Jaho” en 2019 y “King of Love” en 2020.

Músicas más populares de Kizz Daniel

Otros artistas de Contemporary R&B