One Man
Freaky Lord
Sugar Daddy
Wu wuwuwu
Adina
Arrest me let's go
Arrest me take me to prison
I'll give you 1 million reasons why you should be mine mine mine mine
You should be mine mine mine mine
You dey make me go mental
Wonni me nkyen ase men denda
Oh baby would you tell me why why why why
You tell me why why why why
Mewurade eh
You are the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire
You be the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire
Chucku chaka chucku chaka nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka nah nah nah
All the man dem dey for street
Baby tryna find a way to me
But me I no dey look me I no dey see them sef
You this boy you go give me matter
The way you just dey do me you go find matter
Whenever you call me I come through
No matter the weather
You this boy you go give me matter
The way you just dey do me you go find matter
Whenever you call me I come through
No matter the weather
Mewurade eh
You are the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire
You be the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire
Chucku chaka chucku chaka oh nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka oh nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka oh nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka oh nah nah nah
Chucku chaka chucku chaka
You set my heart on fire fire
You be the woman I desire desire
You go killing me oh you go killing me oh
Mewurade eh
You are the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire
You be the woman that I need
I be the one man that you seek
You set my heart on fire