Love and Trust

Iyanya, Joeboy

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
'Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na lovе I love, na trust I trust, na love I love)
Na lovе I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Curiosidades sobre la música Love and Trust del Iyanya

¿Cuándo fue lanzada la canción “Love and Trust” por Iyanya?
La canción Love and Trust fue lanzada en 2023, en el álbum “Love & Trust”.
¿Quién compuso la canción “Love and Trust” de Iyanya?
La canción “Love and Trust” de Iyanya fue compuesta por Iyanya, Joeboy.

Músicas más populares de Iyanya

Otros artistas de Afrobeats