Oreke

Yeah, yeah, yeah, yeah...
Yeah yeah yeaaaa ahn...
Dyli dyli
Bahd

Let me, let me, let me love you.

Cheeese

Wooooh!
Person Wey dey hustle no dey find trouble
(No)
Say you need love, I go give double
(Woooo ohh)
Baby, let me, let me, let me love you...
(Right)
Wahala go dey anytime wey I no see you

Orekelewa yo yo yo
(Yo yo yo)
Make I give you lo lo love
(Lo lo lo oh oh)
And If I give you lo lo lo
Shebi you go give me your shetun oh...

Orekelewa yo yo yo
Make I give you lo lo love
And If I give you lo lo lo
Shebi you go give me your shetun oh...

Baby
let me hold you, hold you, hold you
Love me like you know you want to

Baby
I no fit to ever leave you
When you need it
I no go dey faraway.

(Come make we cooperate,
Love make I elevate
Come make I give you one time
(One time, one time)

Love make I cooperate,
Come make we elevate
Come make I give you one time...

People wanna wait till it's far too late
I know what I want, and I ain't afraid
(Yeah yeah)
Baby you can love me, Love me, Love me
(Yeah)
Baby I could give you all this loving...

I want you to hold me, slowly
Baby I can't control it,
Wetin you do me... yeah...

Orekelewa yo yo yo
Make I give you lo lo love
And If I give you lo lo lo
Shebi you go give me your shetun oh...

Baby
let me hold you, hold you, hold you
(Let me hold you...)
Love me like you know you want to

Baby
I no fit to ever leave you
When you need it
I no go dey faraway.

(Come make we cooperate,
Love make I elevate
Come make I give you one time
(One time, one time...)

Love make I cooperate,
Come make we elevate
Come make I give you one time...
(One time, one time..)....

(Come make we cooperate,
Love make I elevate
Come make I give you one time

Love make I cooperate,
Come make we elevate
Come make I give you one time..

Músicas más populares de Idyl

Otros artistas de Middle of the Road (MOR)