Africaspirit

Melodiesinfonie

Akan incantation

Most of we wan c wana body for tv
We dey search wana spirit
Inside akpeteshi
Think say wana soul dey plus the ministry
Wana mind b the tool we 4 take feel free
Ask about yor african spirit
Remember yor african spirit
Learn about yor african spirit
Tap into yor african spirit

Dey lie u say u b savage
As u teach dem recipe 4 stewed cabbage
Tell u say yor masks b demonic
Carry go dema temple of yor masonics
Dey say yor gods b bad so mek u no use dem
Now u dey go dema der pay c yor god 4 museum
Dem dey pray to u wey u recieve
Now dem dey prey on u u no believe
Wanti wanti no getti
Getti getti no wanti
Mi ka wo nfanti kasa mu kraa
Chale wonti
U lef god for village go find satan for downtown
Heavy blackface now bleached to a light brown frown
An endemic
Systemic
Epidemic
E b polemic
I b cynic of these gimmick picnics wey we just dey mimic
Just dey mimic

Try then see
Try then feel
Chale if u feel say u start dey lost
Ma paddy
U 4 search inside yourself
The answers all dey within
U go see say nottin dey u no fit do with yor spirit
Try then see
Try then feel
Chale if u feel say u start dey lost
Ma paddy
U 4 search inside yourself
The answers all dey within
U go see say nottin dey u no fit do with yor spirit

Ewe incantation

Try den
Look inside
Your self
Reach within

Curiosidades sobre la música Africaspirit del FOKN Bois

¿Cuándo fue lanzada la canción “Africaspirit” por FOKN Bois?
La canción Africaspirit fue lanzada en 2016, en el álbum “FOKN Ode to Ghana”.
¿Quién compuso la canción “Africaspirit” de FOKN Bois?
La canción “Africaspirit” de FOKN Bois fue compuesta por Melodiesinfonie.

Músicas más populares de FOKN Bois

Otros artistas de