Dem Bobo

Olufemi Anikulapo Kuti

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Curiosidades sobre la música Dem Bobo del Femi Kuti

¿Cuándo fue lanzada la canción “Dem Bobo” por Femi Kuti?
La canción Dem Bobo fue lanzada en 2010, en el álbum “Africa For Africa”.
¿Quién compuso la canción “Dem Bobo” de Femi Kuti?
La canción “Dem Bobo” de Femi Kuti fue compuesta por Olufemi Anikulapo Kuti.

Músicas más populares de Femi Kuti

Otros artistas de Funk