Bless Me [Album]
Oh my gosh it's Dr Amir
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh I dey hustle
Show me the way e yo
Don't let my time make e pass me oh my Lord
I say na money I dey find I nor get time for nonsense lie lie
No get time for story na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi lie lie
Na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi
No time for paparazzi no time for paparazzi yeah
Dem say when man don dey old e go dey sit down baff
I still young for the dough I no fit sit down waff
Wan make money follow dem Oloye sit down laff
God if my money dey with you make dem bring down half
Steady pressing pressing we no dey sleep for night
Like witch for night wey stroll commot go press person
Dem say Warri nor go favour me make I go Lag
I gree bros but how much you give me put for bag
Chairmen wan kill me with advice for Waff city
You drop bar which one be why I no dey Soundcity
I just dey push myself the way I fit commot
Key to success dey with me but where the domot
To come Lagos no hard transport fare easy
Na to go back how you wan take face the disgrace
Baba God you wetin me and you don talk
Burst everywhere make Ambode say who be this craze
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh
Show me the way e yo show me your way
Don't let my time make e pass me oh
I say na money I dey find I nor get time for nonsense yeah yeah
No get time for story na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi lie lie
Na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi
No time for paparazzi no time for paparazzi yeah
Ask Google where money dey e dey show me error
Dey speak Uhrobo give me Erigga weroh
Dem say person wey craze man don bite before
If e see mechanic dey come na once e dey take off
When I dey show them the moon dem dey look my finger
The only place dem dey hear me now na for their speaker
I be God for rap even your pastor know
The way my album go worry men go pass Gono
If you really wan know how the road be for front
Na people wey dey come back naim you suppose confront
A trip to the South commot steady shampire
From track one to ending na steady fire
E get people for this industry wey nor spend million
No level no show label dey see period
I thank God today say the world hear my voice
No be my power na God dey help the street voice
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh round the clock
Show me the way e yo
Don't let my time make e pass me oh
I say na money I dey find I nor get time for nonsense
No get time for story na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi no time
Na money I dey find
No time for paparazzi no time for paparazzi
No time for paparazzi no time for paparazzi
Wah gwan
Wan tie stone to my leg
Wan smoke my loud
It's not allowed comot here
Alhaji Orezi Erigga
Are you ready
Burst up the place highest akpela
Abeg again oya abeg for safety
Put am down shine your torch I don go