No Prayers

No no my sista
No no no no my sista
No prayers no fit helep us my sista
Nah serious matter way deh inside cfrika
No no my broda
No no no no my broda
No prayers no go helep us my broda
Nah serious matter way deh inside cfrika

Love na the best way to reach spirituality
Only bolo so hard go gui you eternity
Failure and pain also about reality
But no matter what life no bi dey fatality
Ma broda abeg hustle stand up and hustle
Keep doing for ya Papa and for ya mama
For ya pikin hustle for ya future hustle
Blood and sweat Jah bless wity faya
Ma sista abeg hustle stand up and hustle
Keep doing for ya Papa and for ya mama
Independent woman cfrican woman
Mother of the world you're grace sista

No no my sista
No no no no my sista
No prayers no fit helep us my sista
Nah serious matter way deh inside cfrika
No no my broda
No no no no my broda
No prayers no go helep us my broda
Nah serious matter way deh inside cfrika

That thing no good for you them teach you laziness
Fake prophet fake priest
cll them same
No man come here to enjoy without small pain
Fake prophet fake priest
cll them same
Jah no di ask permission to give you life
Fake prophet fake priest
cll them same
Na man himsef who get key for e paradise
Fake prophet fake priest
cll them same
Love in your heart is the answer of the question
My broda free ya mind from domination
No any politician no any religion
My sista free ya mind from domination
Love in your heart is the answer of the question
My broda free ya mind from domination
No any politician no any religion
My sista free ya mind from domination

No no my sista
No no no no my sista
No prayers no fit helep us my sista
Nah serious matter way deh inside cfrika
No no my broda
No no no no my broda
No prayers no go helep us my broda
Nah serious matter way deh inside cfrika

Love na the best way to reach spirituality
Only bolo so hard go gui you eternity
Failure and pain also about reality
But no matter what life no bi dey fatality

No no prayers no no prayers no no prayers
No no prayers no no prayers

Músicas más populares de ERA

Otros artistas de New Age