Ndc Vs Npp

Guess who’s back
Guess who’s back with it
Two years more
Na a cancel
The dumosor cool pass that acidic
Lie wey dey bring you free dams innit
Of course well them be advance with it
Social Media and PR gimmicks
But what these guys really do exactly
Dey make wanna taxes rise like silly

High schools no dey get free shit
Demma slay queens wey dey get the V6
Your mp for the suame
Water wey he swam in
Be like say nigga sea sick
The youth dier dem fed fop
Ibi the plenty grammar wey swerve us
see
Next two years me den you do or die
Chale We too we go messop easy

Nigga pause
If the Elephant want start dier
Constant thesis
Ebe like say mu propaganda nu ator nsum
Dem never go fit cashout like we did
Your better infrastructure
Wey we Dey restructure
To counter the Chapter u left off
acting like they give a shit…
That Eagle for the umbrella
Shank put ein head top
Private Jet life be Enigye for the sky
Chale cut me slack
Make i Some fly shit
Ebe you dey figat say u turning Ghana into Dubai
U see the Burj khlaifa move nor den u shake
For the one district one Dam
Ebe E Levy wey go solve all the round down
We dey fear delegates we dey runtown
I dey mad over this Ghana card scandal

These days 10 cedis no dey buy cho
Dollar rise wey the cedi turn psycho
We dey believe say Ghana be digitally global saana we all dey syto.
Sick off you no fit reduce lorry fares.
Inflate then you blame it on Ukraine
The economy dey need body works
So no Ghana president should bof in a jet planes.
Pink sheet me I know you stole the pages
You bribe everybody sickoff you be shameless
Your fundamentals weak
One ghana card no dey better pass a thousand interchanges
E levy fail nor IMF
See the Ghana dey come for your neck
Your mps all wey you get no correct
So your vim die chale
you are loosing respect easy

So u dier chale tell me who be the Papa nu
Hard guy hw3 me yada nu
You no go fit throw light on the matter so
Dumsor manipulation wa kata so
Mo nkofa me manifesto mbra
Make I show am economy style no be joke bruh
The Economical Crisis dey break we
Change your attitude make we fix Krom Ha
Toll money we stop take from Cars
Be move we dey pick to just raise the bar
The National Cathedral be all praise God
We breaking the 8th for sure hw3 we large
Ive got a million words
See the boy so Platinum
IMF put me on a conference
You take your money Buy akonf3m
We dey fly to burkinabe
This move I come learn

Músicas más populares de DopeNation

Otros artistas de Afrotrap