Rise Up

UNKNOWN, STEPHEN HIGGINS

Greatness
Yeah yeah Icon
Ladipoe
DJ Neptune

We get on our feet
When dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace
And we believe say
We go rise up again

I dey see your head spin
You no understand why
Nobody wan send you
Nobody wan help you
Omo you need to
Bring your dreams alive again
Fire in your heart go
Burn out every doubt you get oh
Do you ever make it to the talk
This life not turn by turn
So don't you stop eh
Will I ever make it to my prime
Last last I be champion
So watch me rise

We get on our feet (Feet)
When dem no believe say
We go rise up again (Rise again)
We dey pray for grace (Grace)
And we believe say
We go rise up again (Rise again)

Icon
All my life I've been the underdog
I've seen the other guys
I've been the one to rise up and even all the odds
I've seen the flashy cars when I sat inside the bus
I've said yes to the boss
I've walked kilometres to get to where I dey
I've prayed for grace to cover all my day to day
I've seen the rich boys dey flex boys
Wey go become G-boys so even dem go flex boys ditto
Shoutout to E-money
I've seen girls getting fed by G-boys who knew H-money
Just because they want to say the money loud High Money
I've seen people go to jail for J money
Me I no go lie the journey long K series
I go always proof the doubters wrong and the truth is
I fall I rise I dipped down many times
Thunder fire anybody wey dey try to block my shine so way

We get on our feet (Feet)
When dem no believe say
We go rise up again (Rise again)
We dey pray for grace (Grace)
And we believe say
We go rise up again (Rise again)

Uhh uhh uhh
Rise up
We go rise up again
Uhh uhh uhh
We go rise up again
Ohh ohh ohh
Rise up again ohh ohh ohh
Ohh ohh ohh (Greatness Ladipoe)

Round of applause everyone isn't whole
But the pain and sacrifice that they ignore
Cause this blood nor sweat that drip from every pore
Cause it's sacrifice to keys that open doors
If it's not about the pepper what's the point of grinding
Trying be the brand ambassador for God's timing
Everybody wanna prove it to the haters
But sometimes though it's close friends that need reminding
Heaven knows the anointing is in the flow
Even the devil knows he can never afford my soul
I play it cool you cannot walk in the same shoes
In this life of toll gates my nigga I pay dues
Big facts
Yeah I want the big stacks
But I do it for the legacy and impact
I didn't come this far to come this far
That's on God from the heart

We get on our feet (Feet)
When dem no believe say
We go rise up again (Rise again)
We dey pray for grace (Grace)
And we believe say
We go rise up again (Rise again)

We go rise up yeah (We go rise up we go rise up)
Nothing go do me (We go rise up we go rise up)
Everything go sweet oh (We go rise up we go rise up)
Uh uh yeah (We go rise up)
Nothing go hard me (We go rise up we go rise up)
My life's on the rise oh (We go rise up we go rise up)
We go rise up (Rise again)

We get on our feet (Feet)
When dem no believe say
We go rise up again (Rise again)
We dey pray for grace (Grace)
And we believe say
We go rise up again (Rise again)
DJ Neptune

Músicas más populares de DJ Neptune

Otros artistas de Contemporary R&B