Y2K

Adeolayemi Oluwatosin Olabiran, Jordan Osaze Igbinoba

Charley I no go like calm down
Me wey I dey hustle til the sun down
I dey try relax the temper
Me I dey find money for December
Even if na 10 kobo
I go throw party cus I too stubborn
See them no dey tell person
If the money finish you go learn lesson
No forget power bank
because no be me go do the transfer
E be like your money go dey full tank
As I dey order, na you go dey transfer
Because say I no gather,
my chikala dey follow go with Godfather
One day na me go be the don dada
Then you fit suck the money like a vampire (like vampire)

Get this shmoney, throw a party
Let's somebody know
Be mindful of disturbance, so keep it on a low
I just want to faji , kofibadi jo
Please don't tell my daddy
Don't let nobody know
Get this shmoney, throw a party
Let's somebody know
Be mindful of disturbance, so keep it on a low
I just want to faji , kofibadi jo
Please don't tell your daddy
Don't let nobody know

How many times you wan complain
Wey you go tell everybody you feel pain
Them sef them dey collect on a Low
Be like you dey forget no be joke
Salary come we dey jonze ,
Salary no come , we still jonze
Shayo dey pour dey go
We go dey ball, on a low
Chop life no too think am, it's alright
Just boogie down all night
No go dey fear olopa
What is all that
Green light , party don start
Petrol dey generator constant
Close party if una wan dey wan fight
I no get strength I no fit stop fight

Get this shmoney, throw a party
Let's somebody know
Be mindful of disturbance, so keep it on a low
I just want to faji , kofibadi jo
Please don't tell my daddy
Don't let nobody know
Get this shmoney, throw a party
Let's somebody know
Be mindful of disturbance, so keep it on a low
I just want to faji , kofibadi jo
Please don't tell your daddy
Don't let nobody know

Músicas más populares de Dela

Otros artistas de Idol music