Billi (feat. Lyta)

David Abiodun

Truth b sey me self I want to blow
Me self I want to glow
Me self I want to drive big cars and fly the world yeah yeah
Me self I like to gbe body ki n Zanku tele
Ki n zanku tele yeah yeah
Truth be say
Me self I wan dey jaiye
Jaiye jaiye oo oooo
Me self I wan dey ball with dem baba Imade ooh o ohoh
Igba a to de ooh ohh oh

Say one billi
Billi billi billion
Two billi
Billi billi billion
No life for d poor if u no get o ti go gidi gan yeee yeah yeah o
No life for d poor if u no get o ti go gidi gan yeee yeah yeah o

Truth be say
The boy don dey blow
And I can never run down
Lai lai o no
Never
Oluwa jowo wa sho mi iyehii
Awon ota n le mi ooo
Won de le bami ooo
Awon le mi ooo no no no no
Won le bami oo
O no no no no no no no

Say one billi
Billi billi billion
Two billi
Billi billi billion
I don blow oo

Baba no dey whyne
Baba to farabale turn water to wine
Baba no dey lie
Baba look into my eyes and say me i go shine
My brother na time
Na time na time na timeee
Aye fe so chicken mi di ponmo oo
Won ti gbabe ibi ta ti n ba bo yeah yeah
Ki olorun shanu fun mi
Gbe mi de ibi ire
Ki n ma lo kan agbako o
Laye laye

Say one billi
Billi billi billion
Two billi
Billi billi billion
No life for d poor if u no get o ti go gidi gan yeee yeah yeah o
No life for d poor if u no get o ti go gidi gan yeee yeah yeah o
Billi billi yeh billi billi yeh eh eh

Curiosidades sobre la música Billi (feat. Lyta) del Dee

¿Quién compuso la canción “Billi (feat. Lyta)” de Dee?
La canción “Billi (feat. Lyta)” de Dee fue compuesta por David Abiodun.

Músicas más populares de Dee

Otros artistas de House music