No Other

Akinbiyi Ahmed Abiola, Anthony Ebuka Victor, Chris Alvin Sunday

(Oof-shadalaba, no do shakara)
(Oof-shadalaba, no do awada)
(Oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara)
(No do awada)
Emi pon pon, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do shakara)
Oya, re mi dada, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do awada)
Oya, rata-ta-tan (oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara)
Oya, rata-ta-tan (no do)

I only want you, no other (no other)
No other girl, say no other (no other)
No other girl, just my mother (my mother)
Ayayaya
I only want you, no other (no other)
No other girl, say no other (no other)
No other girl, just my mother (my mother)

Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby
Oya odi dan dan, odi dan dan, baby
Oya rapa npan pa
You can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby
Oya odi dan dan, odi dan dan, baby
Oya rapa npan pa (ay, yeah)
You can fit to rapa npan pa

Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers Dunlop
Even Mia Khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo yo, mama yo yo, oh

Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny

I only want you, no other (no other)
No other girl, say no other (no other)
No other girl, just my mother (my mother)
Ayayaya
I only want you, no other
No other girl, say no other
No other girl, just my mother
Just my mother

Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side

Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side

Ripim pom pom, ripim pom pom, baby
Oya odi dan dan, odi dan dan, baby
Oya rapa npan pa
You can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby
Oya odi dan dan, odi dan dan, baby
Oya rapa npan pa
You can fit to rapa npan pa

Curiosidades sobre la música No Other del Bella Shmurda

¿Cuándo fue lanzada la canción “No Other” por Bella Shmurda?
La canción No Other fue lanzada en 2022, en el álbum “Hypertension”.
¿Quién compuso la canción “No Other” de Bella Shmurda?
La canción “No Other” de Bella Shmurda fue compuesta por Akinbiyi Ahmed Abiola, Anthony Ebuka Victor, Chris Alvin Sunday.

Músicas más populares de Bella Shmurda

Otros artistas de Hip Hop/Rap