Me, Myself And I

Tosin Alade, Akinkunmi Olagunju, Akinyanmi Akinhinmola, Isaiah Odeyale, Opeyemi Oyewande, Dare Odede, Ayomiku Aigbokhan., Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Olufemi Sanni, Peter Sadibo, Babajide Okegbenro

[Chorus]
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye

[Verse 1]
I dey face my lane dey go
I no dey yan big grammar, no dey talk Òyiǹbó
Na to hammer na ihn be my goal
Na to prosper na ihn be my own
I go make am by force
By hook or by crook
If you like make you hate me
If you like make you look
Ọ̀gá conscience morality judge me not
Na survival of the fittest from south to north

[Chorus]
Na mе, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na mе, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye

[Verse 2]
Ó yá wetin you wann do change my situation
Which miracle dey comot frustration
Since we dey grow na suffer suffer we know
Nothing to show at 58 o
We country na one chance big go slow
Na thief dey progress dey advance e o
No tell me say di future go bright
When mosquitos dey chop us and hunger dey bite

[Chorus]
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye

Curiosidades sobre la música Me, Myself And I del BANTU (Crew)

¿Cuándo fue lanzada la canción “Me, Myself And I” por BANTU (Crew)?
La canción Me, Myself And I fue lanzada en 2020, en el álbum “Everybody Get Agenda”.
¿Quién compuso la canción “Me, Myself And I” de BANTU (Crew)?
La canción “Me, Myself And I” de BANTU (Crew) fue compuesta por Tosin Alade, Akinkunmi Olagunju, Akinyanmi Akinhinmola, Isaiah Odeyale, Opeyemi Oyewande, Dare Odede, Ayomiku Aigbokhan., Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Olufemi Sanni, Peter Sadibo, Babajide Okegbenro.

Músicas más populares de BANTU (Crew)

Otros artistas de