Thief My Kele

Thief thief thief my kele
Why you want thief my kele
My kele
Thief thief thief my kele
Why you want thief my kele

O ni tire mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You want thief my kele
Why you want thief my kele thief my kele
You get your own I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You wan thief my kele
Why you want thief my kele

As I step up in the club in the VIP
I know I'm looking hot sitting with wifey
You dey look my side I see you smiling
Na my girl you want no be say you like me
The way she dey whine has got you sick
But the girl is mine she's not your chic
Plenty keles dey but you no send dem
Na ma own you wan shenge

As I turn my face
You give am your phone number you give am your phone number
Say you dey try upgrade
Abi you don see maga abi you don see maga
Wetin God ordained
Na him you want put asunder na him you want put asunder
You think say you get craze
I go just arrange bouncer I go just arrange bouncer

Chai o ni tire mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You want thief my kele
Why you want thief my kele thief my kele
You get your own I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You want thief my kele
Why you want thief my kele

Blame it on shepe
Blame it on the shayo
Blame it cause am semsem
Blame it on the agro
Agro na bastard
You self you know now
So you be big boy
Me sef hold ground
Shebi you be capable
Show generosity
Make I hold this one
Ke mi na quality quality
Plenty keles dey but I know send dem
Na your own I wan shenge
So as I turn my face
You give am your phone number you give am your phone number
Say you dey try upgrade
Abi you don see maga abi you don see maga
Wetin God ordained
Na him you want put asunder na him you want put asunder
You think say you get craze
I go just arrange bouncer I go just arrange bounce

Chai o ni tire mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You wan thief my kele
Why you want thief my kele thief my kele
You get your own I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You want thief my kele
Why you want thief my kele

Yeaaa I am kinda flattered that you think I am hot
But to roll with you I think not
I am not the kind of girl that leaves with other men
I am with Mr W what don't you understand
It don't matter
You ain't my pedigree
I am not a groupie
So turn around and go
I see your girl over there
But na me you wan shenge

Oni tire mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You want thief my kele
Why you want thief my kele thief my kele
You get your own I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You want thief my kele
Why you want thief my kele

Oni tire mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You wan thief my kele why you want steal my girl
Why you want thief my kele thief my kele why you want steal my girl
You get your own I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You want thief my kele don't test me
Why you want thief my kele don't test me
Don't don't test me
Am done

Curiosidades sobre la música Thief My Kele del Banky W.

¿Cuándo fue lanzada la canción “Thief My Kele” por Banky W.?
La canción Thief My Kele fue lanzada en 2009, en el álbum “The W Experience”.

Músicas más populares de Banky W.

Otros artistas de Contemporary R&B