Sapa

Abiola Olasupo

Antidote oh Antidote oh
Yeah yeah yeah yeah

Mama tell me life na dice
E be like game I survive
Because say your shine brother no be my shine
Many many times wey I kneel down I cry
Pray to God for his blessing my guy
Nobody fit to help my life
Helping me now
Repping me now
I got many many things I need in my life
Suddenly ah, look at me now
Little change in my life, dem be liking my vibe
I be generating money like vpn now
Rich life I'm coming for you ah yeah

Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance
Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance

Many many things wey dey vex me
I no get food, I no get shoe
If I go steal dem arrest me
Wetin I go do I Dey hungry, I Dey hungry o
Sakolo weko
Jah jehovah come to my rescue
Your brother shoe no fit size you
419 nie dem don sight you dem don cast you
So many Gee's wey don pass you
If you no get money dem go bash you
If you get money dem go love you, celebrate you
Hmm dem go celebrate you dada
Sheybi owo epo lomo áraye Nla na
Dem go Dey with you when get Plenty Prada when you go broke all a dem dema hala

Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance
Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance

Aye ofe ni foro, i paid my dues kinle rona lo
Emi fé korin, Emi feso, see I spit some facts in my latest song
I've been pushing for so long
Mam I've been through a whole lot
Cause you see me smile you think I'm fine you dont know me well at all
Oju nro mi ro mi
Na him make me no get no get money
Na him make me no get Bentley
Na him make me no help person
See ebi npa omo elomin
Mental health fit wreck person
You no go know when you get petty
Na him make me no get mercy

Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah oh

Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance
Wowu don Dey catch person
Oluwa abeg make you con bless me oh
Sapa don Dey catch person
Omo life no Dey balance

Boshenjo boshe njo
Boshen rocky boshenjo
Boshen rocky boshenjo
Boshenjo boshenjo
Boshenjo yen boshenjo
Boshen rocky boshenjo

Curiosidades sobre la música Sapa del Antidote

¿Quién compuso la canción “Sapa” de Antidote?
La canción “Sapa” de Antidote fue compuesta por Abiola Olasupo.

Músicas más populares de Antidote

Otros artistas de Techno