Wetin Dey Sup

Azeez Olamilekan

Many people don bless
Many don quench
Many people don rise
Many don fall
Make sure you do your best
Surely jah go do the rest
No be for mouth to cruise a Benz
Everyday Mofi sishe o
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Oluwa shower your blessings
Blessings
Reduce my stresses
Stresses
Time dey go Man need a credit credit
Oh lord of mercy
Oluwa shower your blessings
Blessings
Reduce my stresses
Stresses
Time dey go Man need a credit
Oh lord of mercy
Thank you for daily bread
Man no just want Regret
Grinding all day I no relent o
I no relent
Thanks you for daily bread
Man no just want Regret
Grinding all day I no relent o
I no relent
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Shebi aiye labowo
Everybody working hard to get this doe
I want live a phantom life
I hate no Gee dawg no bad vibe
Church wey I belong omo no boras
Omo no boras
Look at the way am living now
Caterpillar wey dey crawl don dey fly
Glory be to jah Jehovah
Me I no want dey here dey suffer
If he don dey bless you pay your tight
Omo pay ur tight
Glory be to jah Jehovah
Me I no want dey here dey suffer
If he don dey bless you pay your tight
Omo pay ur tight
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup

Curiosidades sobre la música Wetin Dey Sup del Ace

¿Quién compuso la canción “Wetin Dey Sup” de Ace?
La canción “Wetin Dey Sup” de Ace fue compuesta por Azeez Olamilekan.

Músicas más populares de Ace

Otros artistas de K-pop