Liquor

9ice

This liquor mega go una eye high
This liquor mega go una eye high
Omo yi o mo mi
Omo yi o mo mi liquor dey here
Omo yi o mo mi he dey here he dey here
Dum di he dey here he dey here

Call me commando for your car park
Some taliban dey here with there caftan
We no mind and we no send
All we want na to party
Remember who you are make you compare
Wetin we come do na to johli
For your area you be yapian
Liquor dey here lets see your reaction
Liquor na water
Wey dem master take dey shaiye
Liquor na water
Make you use to suplus eh

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Liquor dey here you know the number to dial
Black or white go make us
Don't be too hostile lets be social
When we no high lets do what we can
You dont have to be partial
Baby feel me feel my potential
This is sexual and spiritual
I do and I boost for my credential
For all that cares it is official
And for the first time let me do as l want eh he dey here
And for the last time let me shaki as l want eh
Liquor dey here

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Over the sea across the bridge
Smoke dey seal dey go dey seal dey go
Under the bridge by the end of the street
Late hour mopul go show dey go show
No be say dem want catch us
Our ways be there ways so we chop up
Smoke live long so we bulf up
With some liquor we go light world cup
See your face you don spoil omo baba e sandal be soil
Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey
Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e
Omega

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o
He dey here
He dey here
He dey here
He dey here
He dey here
9ice in the building

Curiosidades sobre la música Liquor del 9ice

¿En qué álbumes fue lanzada la canción “Liquor” por 9ice?
9ice lanzó la canción en los álbumes “Tradition” en 2009 y “Tradition Reloaded” en 2013.

Músicas más populares de 9ice

Otros artistas de Worldbeat